Lyrics
I don charge my energyI no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothin′ wey person never see
Omo, nothin' wey person never see
Forget, I say fashi
Mo ni soon expectin′
Je ka wo ibadi e, je n be
I dey kaku, dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them "Yes, sir"
Now na me them dey answer "Yes, sir"
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin', ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin′
You wan chop but you never work
Shey na because me self I never talk?
I look you dey laugh you gan, gan, gan, gi-gi-gan-gan-gan
I sha know say the time go come
Omo, omo, I know say the time go come
When you no go fit le no more
Omo, omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe je kan gbo o
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin′, ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin′
Mo ni soon expectin'
Je ka wo ibadi e, je n be
I dey kaku, dey gbese
Jejeli, jeje, jeje
I been dey answer them answer them "Yes, sir"
Now na me them dey answer "Yes, sir"
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Knack am somethin′, ah-ah
Knack am somethin'
To ba ta fele, fele
Knack am somethin′
(Gbese)
Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l'ori re
Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la′go l′ori re
Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l′ori re
Eni to ba ta fele, fele (eni to ba ta fele, fele), la'go l′ori re
(Eh, ko la'go l′ori re)
Music Video
About
Artist Burna Boy
Added 3 months ago
More from Burna Boy
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,855 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,797 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,346 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,149 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,098 views