Lyrics
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you′re close to
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
Music Video
About
Artist Burna Boy
Added 3 months ago
More from Burna Boy
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,854 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,797 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,346 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,149 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,098 views