Lyrics
I see no competition
And I mind my businessGod is my witness
They don′t see my vision
Omo ologo jeje mi mo n lo oh
One in a million
Wetin dem talk say I do now?
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Kilotunde, kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade, kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Je kan ma so lo
I no fit dull, I no kill person oh
Mi o n s'omo isolo
I be sure boy
I no thief person own
Enter my convoy
We dey burn up
I don dey smoke igbo
One bang tun ti roll up
Mo ti jogor
I no see person, oh
Don′t give a fuck anything you talk
I did more than enough, I've been on the block
I've been giving it all on the dance floor
(Oou!)
Awon temi wan gbomigan
365 days we de burn it up
Life on the road always on the go
We de cho! De rigimarol
Omo
Kilotunde, kilotunde
Ki le tun fe, ki ni mo se?
I dey jejely go my way
But dem say, dem say
Kilowade, kilowade
Kiletunfe kini mo se?
I dey jejely go my way
Anything, anything I say
Dem say
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Yawa dey oh
Ojojumo lo n soro mi
Je kan ma nue nue nue
Music Video
About
Artist Fireboy DML
Added 3 months ago
More from Fireboy DML
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,863 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,805 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,350 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,157 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,104 views