Lyrics
Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bumWan dey make my medula dey malfunction, yeah
Falila say make I come, come
Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
Wan dey make my medula dey malfunction
Abi ọ já, baby, wọn já
See as you fine like a mami water
Just because you fine like Yemoja o
Ti n bà gbé sí é, Lara yé má sà o
Now she don dey call me daddy
Love it when she′s calling me alhaji o
Kí là jù, kí là rí o
All over the world wọ n wà mẹ o
And I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl, you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me I no like am, yeah
And I no dey carry last
Even though sey I dey try relax
Girl, you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me I no like am, yeah
Falila say make I come, come
Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
Wan dey make my medula dey malfunction, yeah
Falila say make I come, come
Then she give me vanilla make I chop, chop, chop
Then her padi, Jamilah, wey carry bum-bum
Wan dey make my medula dey malfunction
Mọn beri for your body, body
Mọn spending all my money, money
Wọ bo ṣé n carry body
Yeah, my sweety baby, carry body

Music Video
About
Artist Burna Boy
Added 3 months ago
More from Burna Boy
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,856 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,798 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,346 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,149 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,098 views