Lyrics
(Juls baby)
Baby, make you lovin′ the boyBaby, make you kiss the boy
Baby, make you lovin' the boy
Baby, you for kiss the boy, kiss the boy
I surren′, I surren' to your ilẹ'kẹ′ ìdí o
I surren′, I surrender to your ilẹ'kẹ′ ìdí o
I surren', I surren′ to your ilẹ'kẹ′ ìdí o (oh, ah)
I surren', I surrender (baby, ah-ah)
I know say I no strong like Mike Tyson
I know say I no get the voice like Michael Jackson
I know say I no sweet like Zara Larson
I know say I no get the money like Richard Branson
But wetin I get e pass money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby, I just want to let you know
I surren', I surren′ to your ilẹ′kẹ' ìdí o
I surren′, I surrender to your ilẹ'kẹ′ ìdí o
I surren', I surren′ to your ilẹ'kẹ' ìdí o
I surren′, I surrender to your ilẹ′kẹ' ìdí o
I surren′, I surren' like say na felony o
I don′t care, I don't care about your money o
You surren′, you surrender to my ilẹ'kẹ' ìdí o
No dey fear, omo, just call me your honey o
No forget, baby, set reminder
I open my heart, baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you, baby, for you, omo
See I no want Mr. Jackson, you no me better
I′m loving your melody, lórì instrumental
Anything you have is enough, foto mì o
Baby, I surrender to your totori o
I surren′, I surren' to your ilẹ′kẹ' ìdí o
I surren′, I surrender to your ilẹ'kẹ′ ìdí o
I surren', I surren' to your ilẹ′kẹ′ ìdí o
I surren', I surrender to your ilẹ′kẹ' ìdí o
Love, love, lovin′ the boy
Baby, make you kiss the boy (zagadat)
Baby, make you lovin' the boy
Baby, you for kiss the boy
Baby, make you lovin′ the boy
Baby, make you kiss the boy (zagadat)
Baby, make you lovin' the boy
Baby, make you kiss the boy
Music Video
About
Artist Mr Eazi
Added 3 months ago
More from Mr Eazi
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,867 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,815 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,353 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,165 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,111 views