Lyrics
Our stars no match, e don dey show
The more I look, the less I knowThe lies you tell me, otito
No badder queen of finesse than you
I've never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But, leavin' you na self defense
Heart wey I dey manage oh
Na hin you wan break oh, baby
You sef think am, e no good, ayy
Selah, Selah
No disturb my peace, Nwata Miss oh
Selah, Selah (Selah, Selah)
I no go cry for you, impossible
Selah
Baby, clean your mouth with lysol
You still wan dey whine me like Dancehall (Dancehall)
All your parol, girl, e don burst oh
(E don burst oh-oh)
See, I don′t believe what you say to me
If you tell me "good morning", girlie, I no say na night oh (oh, oh, oh)
I′ve never loved you less
Even though you bring me stress
I know it makes no sense
But, leavin' you na self defense
Heart wey I dey manage oh
Na hin you wan break oh, baby
This girl, you no try, you no try oh
Selah, Selah
No disturb my peace, Nwata Miss oh
Selah, Selah (Selah, Selah)
I no go cry for you, impossible
Selah
She wan take me to mama oh
But her mama be crazy too (biko)
Ahh, the things you do lady, e no good oh (e no good oh)
Do you believe in karma tho?
Everythin′ will come back to you
Why did I ever love you oh, oh-oh, oh-oh?
Selah, Selah (Selah, Selah)
Selah, Selah (Selah-Selah)
I no go cry for you, impossible
Selah
(Selah)
(Selah)
(Oh Selah)
(Selah)
(Oh-oh Selah)
Music Video
About
Artist Adekunle Gold
Added 3 months ago
More from Adekunle Gold
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,865 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,811 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,352 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,160 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,108 views