Lyrics
(Ye-ahh, ye)
She love me, I love her too
Bad girl wey get tattoo
Call me for after two
I no dey sleep like ojuju
She sweet like vanilla
Joseph pelu Maria (Joseph pelu Maria)
I sabi her from my area (uh)
E dey make me sick like Malaria
Paddie mi, b′ojeja je (paddie mi, b'ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l′odo yen (oh)
Mo de p'eja t'oma wun mi (p′eja pa t′oma wun mi)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé
When she's off, I be her battery
When I′m down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l′oyin
Omo mi oh, omo mi oh
Oleku, oleku
Nkwobi oh, Nkwobi
O l'oyin oh, o l′oyin
She lie down, melo, tete-te
Give me Vybz like cartel
High me like Martell
Many of my shit, she accept
Olohun, ma je a te
In the worst time she say I'm the best
If I para, she go follow vex
Many many things but make I rest
Make I tell you story (story)
Many bad things she dey do me oh (mm-mm)
Many bad things I do her too (mm-mm)
Mo kon follow oro inu Bible
"T'oba gba e l′eti otun, ko ko t′osi si"
"Love your neighbor as you love yourself"
So, I love her the way I love myself
Ja mi, my brother, I no fit trust myself, uh
Paddie mi, b'ojeja je (paddie mi, b′ojeja je)
Aje ngbo, kole dun mi (aje ngbo, koni dun mi)
Tori, emi mo l'odo yen (oh)
Mo de p′eja t'oma wun mi (p′eja)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote
I no dey club but, mo le ra Rosé (mo le ra Rosé)
When she's off, I be her battery
When I'm down, she be my chargie
Omo mi oh, omo mi oh (omo mi oh, omo mi oh)
Oleku, oleku (oleku, oleku)
Nkwobi oh, Nkwobi (Nkwobi oh, Nkwobi)
O l′oyin oh, o l′oyin (o l'oyin oh, o l′oyin)
Mo le pa Titus, mo le pa Kote (mo le pa Titus, mo le pa Kote)
I no dey club but, mo le ra Rosé (I no club but, ra Rosé)
When she's off, I be her battery (when she′s off, I be her battery)
When I'm down, she be my chargie (when I′m down, she be my chargie)
When I'm down, she be my chargie
(Boombah)
Music Video
About
Artist MohBad
Added 3 months ago
More from MohBad
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,867 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,814 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,353 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,164 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,111 views