Lyrics
You've been acting shady
Cause the money coming slo-moAnd I still dey here dey drink your zobo
(Sho tan oo oo)
Getting high I cannot stand this Altitude
Cause you don dey act your drama
And you don dey gimme Attitude
I know that this love won′t last a night or two
(Hmm mmm)
Only a fool dey find love for Lagos! (Jeje)
All of my friends sef them don give up (jeje)
Even your faves sef them don break up (jeje)
Even your pastor no fit save us!
Only a fool dey find love for Lagos! (Jeje)
All of my friends sef them don give up (jeje)
Even your faves sef them don break up (jeje)
Even your pastor no fit save us
Make I just roll my claro,shayo,my own
Make I just dey on my own
(I just dey on my own)
Make I just roll my claro,shayo,my own
Make I just dey on my own
(I just dey on my own)
I don see too much in this cold cold Lagos
Evil agenda omo na God go save us!
Cause half these people wanna see me drown
The other half just wanna fvck!
But I'm sliding through with grace
Make dem no too see my face
So I'm always inside
Fucking other people′s babes
I′m the reason why your girl ain't picking up that FaceTime
(Her face is on something else)
Maybe I′m crazy! But that's what life′s about
Protect your heart and your bank account!
Know those who you keep around you
Do what you gatto do to find peace
Peace!
Only a fool dey find love for Lagos! (jeje)
All of my friends sef them don give up (jeje)
Even your faves sef them don break up (jeje)
Even your pastor no fit save us!
Only a fool dey find love for Lagos! (jeje)
All of my friends sef them don give up (jeje)
Even your faves sef them don break up (jeje)
Even your pastor no fit save us
Make I just roll my claro,shayo,my own
Make I just dey on my own!
(I just dey on my own)
Make I just roll my claro, shayo,my own
Make I just dey on my own!
(I just dey on my own)
Different day na different billing
I Dey for house you be out there sinning
Shey you no dey tire to dey hurt my feelings
Girl no deny am you don pass your limit!
(Different day na different billing
I Dey for house you be out there sinning
Shey you no dey tire to dey hurt my feelings
Girl no deny am you don pass your limit)
Music Video
About
Artist Major AJ
Added 3 months ago
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,874 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,822 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,359 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,172 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,116 views