Lyrics
Tiwa Savage on this one, ye
Wizkid e yo wamamaMake you yarn them as the thing go
This kind ting I never see o
My pressure dey high, got me down whoa, whoa
My girl, hold on to me o
Never ever leave me for crash oh-whoa, whoa
Girl, you dey make me shiver o
Girl, if you leave I suffer o
With you I get no wahala o
I wan dey with you forever
Roboskehskeh, roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Dem go sempe, dem go sempe
Nobody messin′ with my boo
Roboskehskeh, roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh robo-yes-skeh
Nobody messin' with my boo
Ma e lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh
Ma lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh (Spellz)
No be what you do or what you say
My love is single nor be plural, yeah
Brother no be mouth, but my bobo you be plural, yeah
Bonnie and Clyde
It′s how I feel when I'm rolling with you
Number one ni Africa bad girl
And the Starboy, you know how we do
Nwa baby, you scatter my heart o
And you load my accounti oh
See, I no go comot e oh
Ma e lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh
Ma e lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh
Roboskehskeh, roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Dem go sempe, dem go sempe
Nobody messin' with my boo
Roboskehskeh, roboskehskeh
If no be you then tell me who o
Roboskehskeh, robo-yes-skeh
Nobody messin′ with my boo
Oh-oh-oh (Spellz)
I never seen this kind of feeling
This love I believe in, yeah
Oh-oh-oh
Even when I dey try to leave him
Something about this feeling
Yeah
Ma e lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh
Ma e lo o, joor oh
You give me love I never see, oh
Ma e lo o, joor oh
Your love mean so much to me, oh
Milla mix
Music Video
About
Artist Tiwa Savage
Added 3 months ago
More from Tiwa Savage
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,866 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,812 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,352 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,163 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,109 views