Lyrics
Girl, I need you here right now
Where you dey go?Mmm, high mi spirit, high mi soul, oh-whoa-woah
Stay inna mi yard ′till the sun down, mm (stay inna mi yard 'till the sun down)
Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, biggie tipper, ah-ooh
London diva, buy you visa, buy you visa (buy you visa, buy you visa)
Tequila, gimme ginger-ah, ooh
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay
Omoge, you be take away, hmm-mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle (bottom belle)
Kristy, shey you dey hear? Mm-mm
Fresh like bread wey dem do today
Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay)
Omoge, you be take away (take away), hmm-mm
Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn)
Make I give you bottom belle (bottom belle)
Kristy, shey you dey hear? (Shey you dey hear?), Mm-mm
(Cook that ting)
I′ll never be done with your love
Just know, I'll be here for the long run
Come rain, come sun, I'll be right here
Need me anywhere, I′m right there
You′re living rent free in my heart
Right here, the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your
Bum bum sweeter than Mirinda, than Mirinda (than Mirinda, than Mirinda)
Caterpillar, biggie tipper, ah-ooh
London diva, buy you visa, buy you visa (London diva, buy you visa, buy you visa)
Tequila, gimme ginger-ah, ooh
Fresh like bread wey dem do today (fresh like bread wey dem do today)
Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay)
Omoge, you be take away (take away), hmm-mm
Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn)
Make I give you bottom belle (bottom belle)
Kristy, shey you dey hear? (Kristy, shey you dey hear?), Mm-mm
Fresh like bread wey dem do today (fresh like bread wey dem do today)
Omo, you no need Mary Kay (Mary Kay)
Omoge, you be take away (take away), hmm-mm
Other girls, dem still dey learn (dem still dey learn)
Make I give you bottom belle (bottom belle)
Kristy, shey you dey hear? (Shey you dey hear?), Mm-mm
(Milla Mix)
Music Video
About
Artist Ruger
Added 3 months ago
More from Ruger
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,865 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,811 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,352 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,160 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,108 views