Lyrics
Yo
Moti hook e, hook(Hook e, hook)
Ani moti hook e (Hook)
(Hook e, hook)
Oya now
When we start to dey go
Money no go finish on hin own
All the guys dem dey call you dey bone
Come, don′t dull, okay
Two people collect money
One person spend the money
That one dey ask for money
Where the money dey
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Anytime I see pesin I like
Manager go run the package
Pass the package to backstage
Move the package, full kit
I no dey like Ngozi
Ngozi go stay for a month
A day is enough for the wise
If e wise, e go come back again
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Awon bi 37 lo wani gate
She'lo gbe gbedu, won ni vado ti de
Vado bi three, abi vado bi eight
Vado sha, abi vado Bill Gate
Okay, come for the dough and I come for the mula
Iyalaya, baba werey ni corona
Okay, search for the gbedu
Download the gbedu
Pay for the gbedu
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Ani moti hook e, hook
(Hook e, hook)
Oh well, as the real boy
You know, I say make I bless my fans, you know
Pill song
I love you guys
Thank you for your support
Music Video
About
Artist Kizz Daniel
Added 3 months ago
More from Kizz Daniel
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,863 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,805 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,350 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,157 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,104 views