Lyrics
(Queisamonsta, yeah)
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey kill for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki′gbe o wa'le
So, I give her the gangsta style (give her the gangsta style)
Why she no fit tell me "Bye Bye", ay-ay (oh no)
Girl, I no fit lie, yeah (girl, I no fit lie, yeah)
Melanie, so fine, yeah-eh (Melanie, so fine, yeah-yeah)
Monalisa, ah
Sweet pass Yamarita, ah (sweet pass Yamarita, ah)
Girl, you make me shiver, ah (girl, you make me shiver, ah)
K′alo je Amala Shitta, ah (k'alo je Amala Shitta, ah)
International or local, ah? (International or local, ah?)
J'aye lavida loca, ah (′vida loca, ah)
And, I′ll be your soldier, ah (soldier, ah)
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa (Taye Taiwo, your defender)
Bawo 'nmo shey shee? I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love (fall in love)
Ghetto boy like me don dey fall in love (fall in love)
I swear to God, wetin you give me chop? (I swear to God, wetin you give me chop?)
Like Popo, kofe je kin lo (kin lo)
K′oto jade, baby, je kin mo (kin mo)
Anythin' you want, I go give you more (give you more)
And, anyhow e be, baby, je kin gbo (je kin gbo)
Monalisa, ah
Sweet pass Yamarita, ah (sweet pass Yamarita, ah)
Girl, you make me shiver, ah (girl, you make me shiver, ah)
K′alo je Amala Shitta, ah (k'alo je Amala Shitta, ah-ahh)
International or local, ah? (International or local, ah?)
J′aye lavida loca, ah ('vida loca, ah)
And, I'll be your soldier, ah (soldier, ah)
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa (Taye Taiwo, your defender, ah)
Alright
Your defender-ah, ah
I′ll be your bouncer, ah
I take Loud, no Shisha, ah
Go and tag that sister
Introduce me to your sister
Your father, your mother, your brother
Ayy, ti-ti-cha-chi-cha
Vibe Boy
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
(Mm-mm, mm), International or local?
J′aye lavida loca, ah
And, I'll be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Music Video
About
Artist Seyi Vibez
Added 3 months ago
More from Seyi Vibez
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,856 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,799 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,346 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,150 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,098 views