Lyrics
You say you want a man wey go do you betterOlowo t′oun na dollar
Ti o kin gb'omo meta, ahn-ahn
Sexy Jola, j′alo dinner later
Omo, I dey feel your style
When you break your back for me (for me)
Free me, free me, e no easy (e no easy)
This thing plenty, jekin rii si (jekin rii si)
Plenty money for my Piggy (for my Piggy)
Make I know where you won see me, baby (see me, baby)
Take am easy, this thing plenty jekin, rii si (this thing plenty jekin, rii si)
Plenty money for my duffel bag (for my duffel bag)
Make I know where you won see me, baby oh (make I know where you won see me)
You say you want a man wey go do you better (better)
Olowo t'oun na dollar
Ti o kin gb'omo meta, ahn-ahn, ah-ahn
Sexy Jola, j′alo dinner later (j′alo dinner later)
Omo, I dey feel your style (feel your style)
When you break it down for me, ah-ahn
I don't know, baby, can you see?
Many bobo wan joke, you know what e be
Dem wan chop banga oh, money low
But, if you ready wan move, make you follow go
Anything wey you do on me, me no go deny you
Baby, no go fall joor, and, me no go fall
Make I do you normally, you know what I mean na
Free me, free me, e no easy (e no easy)
This thing plenty, jekin rii si (jekin rii si)
Plenty money for my Piggy (for my Piggy)
Make I know where you won see me, baby (make I know where you won see me, babyyy)
Take am easy, this thing plenty jekin, rii si (this thing plenty jekin, rii si)
Plenty money for my duffel bag (for my duffel bag)
Make I know where you won see me, baby oh (make I know where you won see me)
You say you want a man wey go do you better(better)
Olowo t′oun na dollar
Ti o kin gb'omo meta, ahn-ahn, ah-ahn
Sexy Jola, j′alo dinner later (j'alo dinner later)
Omo, I dey feel your style (I dey feel your style)
When you break it down for me, ah-ahn
(Timmy)
(It′s E Kelly)
You say you want a man wey go do you better
Do you better, do you better, do you better
Music Video
About
Artist Joeboy
Added 3 months ago
More from Joeboy
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,866 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,814 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,352 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,163 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,109 views