Lyrics
Yeah-yeah
Yeah, yeah-yeahYeah-yeah
Yeah-yeah
We were only lovers before the love came in
Now you be soldier, General no send me
Now I′m alone, now wey you no send me
You just dey pose, you just dey bobo me
You just dey go, you no dey answer me
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
And you know say you fine too, all the girls go they find you
All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you, you, aya-ya
(Aya-ya, ya-ya, aya-ya)
(Aya-ya, ya-ya, aya-ya)
E no be you, e be me, normally I no dey do like this
But nobody holy, no be say I be John The Baptist
I got issues, got issues
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that, I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say, I led you on, you sef dey follow me
We were havin' fun, then suddenly the love came in
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
And you know say you fine too, all the girls go they find you
All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you, you, aya-ya
I wish I said this before, but you′re messin' with my mind (my mind)
Sing me songs, make some love, put your hands on top my thighs (my thighs)
I know say you be hot cake, 100 yards, husband material
But me sef I be hot cake, 100 yards, wifey material
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
Ewo, ewo, ewo, kilode o?
See the way I dey beg you, shey bambi Allah mo je ni?
And you know say you fine too, all the girls go they find you
All the guys come dey find me, me, I no fit attend to
Me, I no fit compare you, you, aya-ya
Yeah-yeah
Yeah, yeah-yeah
Yeah-yeah
We were only lovers, before the love came in
Now you be soldier, General no send me
Music Video
About
Artist Ayra Starr
Added 3 months ago
More from Ayra Starr
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,870 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,818 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,355 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,169 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,111 views