Lyrics
[Intro]
(Grey)
(Louddaaa)
[Verse 1]
People talk, people talk, but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can't catch me sleeping, on God
[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
No go stop (No go stop)
Know I put my lifе on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
[Verse 2]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh
[Pre-Chorus]
Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll
Ah, one billi' one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak
[Chorus]
No go stop (No go)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything)
Anything, anything (Anything, anything)
No go stop (No go stop)
Know I put my life on this P so long (P so long)
And as I dey I fit conquer anything, anything
Anything, anything
[Outro]
Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up
Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen
Music Video
About
Artist DAVIDO
Added 3 months ago
More from DAVIDO
Popular Now
Tung tung tung sahur (English Translation)
Genius English Translations • 5,856 views
Sherine - Batmana Ansak (English Translation)
Genius English Translations • 1,800 views
Pikiran yang Matang
Perunggu • 1,346 views
AKUGETSU - Mi Vida Loca (VIVINOS - ALNST Sub : Till Part.1)
Genius English Translations • 1,151 views
Saja Boys - Soda Pop (Romanized)
Genius Romanizations • 1,099 views