Album Cover Brother's Keeper

Brother's Keeper

The Cavemen

7

My friend, my friend

Wetin dy happen oh

Why you dy para for meYou know say I be my brother oh

Why you dy vex for me

You know sae you be sister oh

Ka anyị ga n′ihu

Biko ji sie ike oh

Ọ nwere ònye mejọrọ

Yá agbahara oh

Asim ọ nwere ònye mejọrọ

Yá agbahara oh

Ka anyị ga n'ihu

Nwannem ji sie ike oh

Egwú oh

Egwú oh

Ka anyị wee be aňụlị oh

Asim egwú oh

Egwú oh

Ka anyị wee be aňụlị

Sawa sawa sawa sawa sawa sawa

Ahh, make we no fight oh

You know sae I be your brother

Make we no fight oh

Ahh, make we no fight oh

You know sae I be your sister

Make we no fight oh

Ahh, make we no fight oh

Make you no cry oh

Make we no fight oh

Ahh, make we no fight oh

Make we no cry oh

Make we no fight oh

Lagu lain oleh The Cavemen