Album Cover No Tension

No Tension

Solidstar

4

Hmm

Awo Isoko, ma gb′orin mi

Shabba(Along came Tuzi)

Hmm, e ju'ru

E ju′ru, e ju'ru, e ju'ru, e ju′ru

Yeah-yeah

Yeah, yeah-yeah

Hmm

K′ajo ma roki (le le)

K'ajo ma faaji, yeah

It′s time to party

It's time shake your body, yeah-yeah

Everybody, oya move your body, yeah

Whine am, whine am welll

Anita, whine am well

I know my work oh

Pay my money, I no dey go down

Na man wey work suppose dey jolly, yeah-yeah-yeah, yeah

Isoko wa doh (wa doh)

Delta wa doh (wa doh)

No duro-duro, yeah

Hmm, no tension

I′m living my life with no tension

No tension

The money dey come with no tension

No tension

Gum body, chop money, le le

Shake body, Delta boys from Isoko, ayy

Gum body, chop money, le le

Shake body, Delta boys from Isoko

Sh'ongbo

Terry Apala mo de

When I dey suffer, dem no see me

Now, I dey hustle, they want to feel me

See, dem think say mo gba wire

I′m driving my Benz, dey fire, yeah-yeah

Shebi na me wey get my life, dey j'aye mi

If dem never know, dem want to know

Emi ati won, ati k'ese kan bo shokoto kana

No tension

Instead of that, me, I need attention

If you no gbadun, come to my station

Emi Terry, mio gbe′she ran won

Isoko wa doh (wa doh)

Delta wa doh (wa doh)

No duro-duro, yeah

Hmm, no tension

I′m living my life with no tension

No tension

The money dey come with no tension

No tension

Gum body, chop money, le le

Shake body, Delta boys from Isoko, ayy

Gum body, chop money, le le (yeah-yeah, yeah)

Shake body, Delta boys from Isoko

As the money don show, omoge come close

Oya, come follow me jolly oh

You lookin' so fine, let′s have a good time

Baby, come chop my money oh

Designer, designer

Money no be wahala

Designer, designer

I go buy you designer

Gbedu wey go shake their leg oh

Shayo no go kill person (yeah)

Ogene, make e keep blessing (no tey)

No tension

Isoko wa doh (wa doh)

Urhobo wa doh (wa doh)

Omo te tiko (yeah-yeah)

No tension

I'm living my life with no tension

No tension

The money dey come with no tension

No tension

Omo boys ehn, on how e take dey here ehn? (no tension)

Unto say you dey go through one or twos for the industry, you con dey tension

See, omo boy, na your matter oh

Never to tension oh

Yes oh, na to carry work gbera abi you take palash for the industry, if at all oh

I think you don hear the aza

Some of boy don dey look me first

No dey look me first, look wetin I dey show you

So, omo boy, I think you don see am? na so

Very near human beings dem

Who does that?

Na wa oh

(Swaps)

(Swaps)

(Along came Tuzi)

Lagu lain oleh Solidstar