Album Cover God Sent

God Sent

Seyi Vibez

7

Hola

(It′s Zee on the box)

Oluwaloseyi oh-ohVibez

Zee on the beatin'

Ooh-yeah, yeah-yeah

Pikin wey no get helper suppose to get sense oh

T′oba te e mo'le, tun soh fun won pe "broda, no vex oh"

'Cause some people dey, dem be enemies of progress oh

Mama call me yesterday ′ku ojo meta, she say "hello"

But, as young as I am, I get guys wey dey blao

Show me your friend, I′ll tell you who you are

If you give dem the chance, dem go do you anyhow

Maree paddie e je, sh'omo pe koda oh?

But, as I be street boy, e no mean say mio ni′wa rara

Sheb'owo toh shey kishi sha, ′lomope nwa, ayy

Eyin toh l'aye, eduro timi

K′alanu mi, k'owa miri

Ofa aye, maje k'oba mi

So, I dey pray Almighty

Eyin toh l′aye, eduro timi

K′alanu mi, k'owa miri

Ofa aye, maje k′oba mi

So, I dey pray Almighty

Awade, de-de, ayy-ayy, awade

Motide sie lorun, Baba, moti de, ayy-yy

Awade, de-de, ayy-ayy, awade

Atide sie lorun, Baba, awade, ah-ah, yeah-yeah

Oju lomo n t'oyo ′nu

Talika mo 'on t′oba tan

Olowo mo'ye iwon t'owon

Ki Olohun ma ba ′re ayo mi je

No rich papa and no rich mama

Sometimes, I wonder "why I come this life?"

May be na me God send to make things right for my family with my melody

I can hear them screamin′ my name

Oluwaloseyi, them ah feel the wave

I can picture the face

Them draggin' my cloth and them sayin′ "ooh-yeah"

I no wan sing in vain

Make bad belle no go ask say "wetin I gain?"

Baba, gbemi l'owo s′oke ayy

Yeah, ooh-yeah

Eyin toh l'aye, eduro timi

K′alanu mi, k'owa miri

Ofa aye, maje k'oba mi

So, I dey pray Almighty

Eyin toh l′aye, eduro timi

K′alanu mi, k'owa miri

Ofa aye, maje k′oba mi

So, I dey pray Almighty

Awade, de-de, ayy-ayy, awade

Motide sie lorun, Baba, moti de, ayy-yy

Awade, de-de, ayy-ayy, awade

Atide sie lorun, Baba, awade, ah-ah, yeah-yeah

Eyin toh l'aye, eduro timi

K′alanu mi, k'owa miri

Ofa aye, maje k′oba mi

So, I dey pray Almighty

Eyin toh l'aye, eduro timi

K'alanu mi, k′owa miri

Ofa aye, maje k′oba mi

So, I dey pray Almighty

Awade, de-de, ayy-ayy, awade (de-de)

Motide sie lorun, Baba, moti de, ayy-yy (motide oh)

Awade, de-de, ayy-ayy, awade

Atide sie lorun, Baba, awade, ah-ah, yeah-yeah

Motide

(Zee on the Mix)

Vibe Boy