Album Cover Divine

Divine

Rema

7

Make nobody come against what me, I believe in

If you come against my vision, you know that it′s treason

It's been a long time I had this feeling, I was chosenSituations that I came across made my heart frozen

Momma told me she was worried when I was in her belly

She said she had my brother and my sister okey-dokey

Then it took her four years before she even took in

Came a detox of blood that was a sign she was ready

She said I never kicked, she said I never turned

She said I never caused her any discomfort

And she no dey at ease for like nine months

E be like say this pikin no wan gree comot

Say me I dey at peace, I no even apply no force

And then she had a thought that maybe there might be a cause

Ooh-yeah, she started worrying, worrying about a lot

She went to the hospital without no remorse

And then she met a Doctor (Doctor)

"Tell me, what is happening to my son? (My son)

Am I being attacked by a rival? (By a rival)

It′s not making sense, what do I do?" (Then what she say)

She said, "Doctor, I'm not feeling fine

Tell me this could be a sign"

And he said, "It is time"

She gave birth and named me Divine

Divine

Divine, D-D-Divine, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Yunno, yunno

Nothing fit come against my destiny

I fight battles wey nobody ever see

As I dey this industry with God company

Me I go calcu so make everybody see

Script wey God mark, you wan cancel it?

English no correct, make nobody bother me

You can laugh at me, talk down on me, God cover me

Ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye (yeah-yeah)

My mama dey steady, cast and binding

I give her joy every single time o

Na me dey make her dance like cocaina

As I dey grind

Every single time na she dey my mind

She dey send me prayers wey dey keep me tight

I pity anybody wey follow me fight (follow me fight)

Ooh-yes, I felt pain when I lost my father

Ooh-yes, I felt pain when I lost my brother

Ooh-yes, I felt weight stacking on my shoulder

Omo, it kept growing as I got older

The voice in my head told me I'm a soldier

Then I remember the time mama named me Divine

(Yunno, yunno) Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine

Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine