Album Cover AJEBUTTER (feat. Vikul & Oxreen DeSouza)

AJEBUTTER (feat. Vikul & Oxreen DeSouza)

PWR Bank

7

Kele Kele Kele

Kele Kele kele

Vikul yea Vikul yeaa

Bursting you speaker

Power Bankii Yeaa yeaa

Mane I geti many thing wey Dey my head Dey bother me

So many friends na me get na my enemy

So me no try to Dey wait for nobody

All I want to do is get more money

And if I geti time I go Dey try to dey measure it

And na me rhythm and me vibe pon me melody

So girli try to dey hail and roll on me

Cause me get time to dey romantic

Ehh if you want me make you tell me

I no get time I Dey move steady steady

I no Dey play (I go come we go Marry)

(I go come we go Marry)

Tell your daddy and your mommy

Two seconds we go burst all the party

Sey say na man wey Dey work wey go faji

(Wey Dey work wey go faji)

As an ajebutter, she say she no get energy for me

And if you leave me I go suffer

Pass me a cup with (A little Hennessy)

Pass me a cup with (A little Hennessy)

Feel like I′m losing my mind for you

I didn't go get this ain′t nothing new

Girl you dey do my like ojuju yea

And you're my number one not the two yea

Anything u go do, then I'm gon do

I promise I′m not gonna overdo yea

I show one by one to my whole crew

Girl gimme your love is overdue

Say make I tell am

Kolo Biko, Totori to

She fall innna me plan and me lock up me door

Cause I know say return

Nobody fit to turn

Me I hold up my plans for u

Cause of u me dey marama o

Body too bad make me palanga

Whine up your waist and your body too

Make a man want to Dey craze for u

Man i craze and have fallen in love

Mmm Oya take e money no go hungry

I go carry you go show my family

Shey na france na Japan na Germany

Wahala go Dey for deady body

Abi love no Dey your dictionary

I no strong I no be machinery

Very soon you go watch me for TV eh

So make you stop misbehaving

As an ajebutter, she say she no get energy for me

And if you leave me I go suffer

Pass me a cup with (A little Hennessy)

Pass me a cup with (A little Hennessy)

Feel like I′m losing my mind for you

I didn't go get this ain′t nothing new

Girl you dey do my like ojuju yea

And you're my number one not the two yeaaa

Anything u go do, then I go do

I promise I′m not gonna overdo yea

I show one by one to my whole crew

Girl gimme your love is overdue