Album Cover All Will Be Well

All Will Be Well

PC Lapez

5

Mami eh, mami eh

Mami eh, mami eh

Mami eh, mami ehOh oh oh

Mami eh, mami eh

If you bend down, you go see banana

Softly softly eh, catch monkey

If you wake up, you pray to your God oh

Màkà ònye dị ndụ kà ònye nwụrụ anwụ mma

Élu ụwa tuwariwa m′, egbu na mụ egbu

E me enu me ana, ọ ga dị mma

My baby no leave me go

As I no get today, I fit to get am tomorrow

No matter how things are hard oh brother

Take am easy

Ife dị ọkụ ya ajụ oyi (all will be well)

Your market, e bụrụ je, e bụrụ ná

E dy pain for body

Brother take am easy oh (all will be well)

All will be well (all will be well)

All will be well (all will be well)

All will be well

Sawa sawa sawa sawa

Nwannem, ọ ga dị mma oh

Na life, them dy catch monkey

Ụwa bụ ahịa oh

Ònye zucha nke ya, ọ naa

My brother, all will be well (all will be well)

My sister all will be well

PC Lapez, all will be well (all will be well)

No matter how things are hard oh brother

Take am easy

Ife dị ọkụ ya ajụ oyi (all will be well)

Your market, e bụrụ je, e bụrụ ná

E dy pain for body

Brother take am easy oh (all will be well)

All will be well

All will be well (all will be well)

Ne anya, arụ mụ ná asọ mkpali

By ịsị àjà

By sequen-ce, arụ mụ ná asọ mkpali

No dy braaabraabraa

No dy braaabraabraa

God's doing, that is it