Album Cover PICANTO

PICANTO

ODUMODUBLVCK

5

Blvackaheep for life, BIvcksheep forever, izgaaju till we kleme

Antiworld gangsters, GE records

Odumodublvck, you get meFizo in the building

Praaa

Bilee

They know I came in a Picanto

Dey my dommot

Kosi gateman

You go contact oh

They know I came in a Picanto

Hundred men dey your dommot

Kosi gateman

You go contact oh

Wey wey

Wey dem (fall out)

Who goes (check out)

Nack am (dull am)

Jam am (march am)

Wey dem (fall out)

Who goes (check out)

Nack am (dull am)

Jam am (march am)

We squeeze (we March)

They tench o

We dey observe

Dey go discharge

We dey cantab

Wetin I go do for you?

Ayo!

Tesh Gimme cloth make I denge pose

Before we go march′ I go sip agbo

Fizo dey my back, e dey mole igbo

Shayo dey the room, Desperado na why we mezebu

The bargar wey been scatter settings for my city

Coti been dey find am all along

Today we go pump am

Load dem

Shank am

E no go fit to breath

The bargar wey been scatter settings for my city

Coti been dey find am all along

How many how many?

Today we go pump am

Shank am

They know I came in a Picanto

Dey my dommot

Kosi gateman

You go contact oh

They know I came in a Picanto

Hundred men dey your dommot

Kosi gateman (bile!)

You go contact o (ayee!)

I say

Bottega wey dey my face no dey see enemies

That plenty money must be made by any means

Abi your papa no go like denge pose?

Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami

Ebelebe na who come correct dey get padi

Number wey your sister dey call Sugar daddy

Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri

Such a guy we must gather garri

You go fear

When you see cartel

When we started

Dem look us less

Child of the man

Now everything bless

Now popo stop me

Say e sabi person

Money and fame don dey my eye

Since like thirteen

Booyaka booyaka

When we enter

When we scatter

Stab anybody with

My cloak and dagger

Ta gba gbori wole

Omo ase

Oma japa

Make nothing join me

Join me with sakpa

They know I came

In a picanto

Hundred men dey my dommot

Kosi gateman

You go contact oh

Abobi roll the kpoli make I kprass

I no get time to partake

Na him make I ask

Na the rabba dey my mind

I no need to cast

I don grind

I don find

I no to dey cap

E be like say, the thing don cast

E be like say your kele don kprass

She go jogodo

Drop better high she go follow go

Secure the bag and gbese hey

Throway for nyash and face, bullet

Today na crate by crate

We go soft and

Kele dey crash my place

I go fuck now

I go pluck down

Ego, necessary

Owo, necessary