Album Cover Raba

Raba

DJ Shabsy

5

Boy what up? (yea ai)

DJ Shabsy (oh wa)

Oh yea yo ay listen

Omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I′m in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh, Sugarboy go oh (lo je gbese oh)

Jen Koba wan

Rastaman burst pon another one

Bands be the motto gabadaya

Sugarboy sweet dem agbalumo

Na dem no know!

Mr lover lover, e no business if no rabaraba ey

Mr Sugar Sugar akwaibom G wey dey scatter scatter

Boss fi di hit, feel the heat, feel the beat

Anytime Couby drop put that ish on repeat

Dj Shabsy for the street no be beans

The girls wan chop big thing on repeat

You believe me

Pretty girs dem, them want to deceive me

Emperor Geezy

See let them know that we run the city

Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body, I am (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I'm in love with your body, eh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese e

Buy Feragamo, I go pay

Lotori mi lo je gbese e

Oya if u like u buy monapo, I go pay

Lotori mi lo je gbese e

Ah the night is yours, but then I go pay

Lotori mi lo je gbese e

It′s me and you anything you want, I go pay

Omo omo tell me whose farther than

Tell me whose wacker than

Omo I kick off the show 2014

Scatter all of dem put together chai

Na so they fire me for Twitter

Say I too dey mess with the same sound

No too dey worry me no dey famba

I too dey cana with the songs I dey push out

Mo sare shey three hits

Dem girls dem loose oh

Dem eye dey too shook oh

Sugarboy fire, me I thunder one

Shabsy lo fa collabo

Won yan

Craze dey worry them

Boya lemo pe moti yo

Shame dey worry them

Boya lemo Danny on a low oh

Omo omo omo na me as I dey here (oh-oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

Omoge my raba is near (oh-oh-oh)

Oh na na na (oh-oh-oh)

In love with your body oh, oh na (oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Said I'm in love with this body, eh eh oh oh oh (oh-oh-oh-oh-oh-oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Lotori mi lo je gbese eh (ai eh oh)

Lotori mi lo je gbese eh (lo je gbese oh)

Boy Kiss! DJ Shabsy, Sugarboy ye eh

G-Worldwide

Ha ha ha

Black card in my pocket, bill ain't a problem

Boy what up? Wooh!

Lagu lain oleh DJ Shabsy