Album Cover Nobody

Nobody

DJ Neptune

8

Greatness

DJ Neptune

Joeboy ′pon deck

Nkan to ba fe, lo ma get se ko ma lo be (Awo)

Body on je, je, je

Atarodo, omo you dey pepper dem ah ah

Toyin tomato causing gobe o

Lepa jo peperepe jo wo ma se me le se ye

I don't wanna hear say

I don′t wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see you with another man

I don't wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I don′t wanna see you with

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody, no

Don′t wanna see you with

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody, no

(It's your boy Eazi)

(Zagadat)

Baby this your body no be here

I tell you say you fine you no dey hear

Me I no be dundi, dundi

I see you with di Soji, Soji

Anyway me I no go care

(Na only you I dey want I swear)

So don′t waste time baby ma ro se o yeah

'Cause E be you I want, E be you I dey want o

I go prove my love, I go risk it all o (Eh, eh, eh)

I don′t wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I no go like am if I see you with another man

I don′t wanna hear say

I don't wanna hear say you dey with another man

The wey your body rotate

I don't wanna see you with

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody, no

Don′t wanna see you with

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody

Nobody, Nobody, no

Baddest

(Joe, Joe, Joeboy ′pon deck)

DJ Neptune, hit me

Sounds of Neptune

Lagu lain oleh DJ Neptune