Album Cover PRECISION

PRECISION

DAVIDO

8

My time and my energy

Don′t waste on nobody

'Cause I dey try sort myselfAnd you for like sort yourself (shekpe)

Na person wey get money dey carry shoulder gan

Eni t′oba l'owo l'aye loma n gbera gan

And I dey move with precision, I go carry you along

Bebe nlo

Thank God say me I get God

Oya, yeah

Iwo t′oba l′owo na'wo e soke

No go think am, na′wo e soke

F'araya, ko na′wo e soke

Jogodo, sungba, na'wo e soke

Iwo t′oba l'owo na'wo e soke

No go think am, na′wo e soke

F′araya, ko na'wo e soke

Jogodo, sungba, na′wo e lo

I dey with Shizzi as the vibe dey go (Shizzi)

Energy on point, we dey jam dey go

See thе fine fine girls, dem dеy eye me oh

But, I no send, I dey carry go (I dey carry go)

K'oma lo gbe mi s′Owa, awa carry gan

Aye yi o ni baje oh, maro lo oh

As I dey here oh, dey here

I'm counting my blessings

My time and my energy (e-yo)

I don′t waste on nobody (e-yo)

'Cause I dey try sort myself (e-yo)

So you for try sort yourself (e-yo)

Mo ni gege shi-gege (e-yo)

Make nobody come dey waste my time (e-yo)

'Cause I dey try sort myself (e-yo)

Oya, k′alo, j′ama j'aye lo, yeah-eh

Na person wey get money dey carry shoulder gan (e-yeah)

Eni t′oba l'owo l′aye loma n gbera gan oh (kobo)

And I dey move with precision, I go carry you along

Bebe nlo

Thank God say me I get God

Oya, yeah

Iwo t'oba l′owo na'wo e soke

No go think am, na'wo e soke

F′araya, ko na′wo e soke

Jogodo, sungba, na'wo e soke

Iwo t′oba l'owo na′wo e soke

No go think am, na'wo e soke

F′araya, ko na'wo e soke

Jogodo, sungba, na'wo e lo

My time and my energy (e-yo)

I don′t waste on nobody (e-yo)

′Cause I dey try sort myself (e-yo)

So you for try sort yourself (e-yo)

Mo ni gege shi-gege (e-yo)

Make nobody come dey waste my time (e-yo)

'Cause I dey try sort myself (e-yo)

Oya, k′alo, j'ama j′aye lo, yeah-eh

Na person wey get money dey carry shoulder gan (e-yeah)

Eni t'oba l′owo l'aye loma n gbera gan (kobo)

And I dey move with precision, I go carry you along

Bebe nlo

Thank God say me I get God

Oya, yeah

Iwo t'oba l′owo na′wo e soke

No go think am, na'wo e soke

F′araya, ko na'wo e soke

Jogodo, sungba, na′wo e soke

Iwo t'oba l′owo na'wo e soke

No go think am, na'wo e soke

F′araya, ko na′wo e soke

Jogodo, sungba, na'wo e lo

My time and my energy (e-yo)

I don′t waste on nobody (e-yo)

'Cause I dey try sort myself (e-yo)

So you for try sort yourself (e-yo)